“E don tey wey me i don dey for this game, no be 10 years wey me I don dey sing , I get like 400 tracks online before I sing Zazu, check google. I don blow now e never reach 1 year, you know wetin I don carry, you know wetin worth give me five years I go big pass all the whole celebrities wey dey Nigeria. Go check them I get followers pass them, dem dey buy am ni, fake life, una use fake life kill una career”, he said in part.

By Peace